water
Naija
Etymology
From: English water
Pronunciation
- wɔ́tà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 83
- Frequency rank in NSC treebank: 166
- Frequency in raw corpus: 1264
- Frequency rank in raw corpus: 295
Definition
- That thing wey dem dey use wash, drink or mix someting
Noun
- We dey suffer for water. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
- E just be like ororo and water, oil and water. — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
- No, we no dey drink Sapele water for here. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)
Related forms
holy water, river water, drinking water, pure water, eba water, Sapele water.
Translations
- English: water
Verb
- Make person wet wetin dry
- water the ground before you begin to sweep. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
- Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant. — (NSC_ Agnes_2020. They water before clearing and planting.)
Translations
- English: water