Difference between revisions of "wayo"
(→Noun) |
|||
Line 34: | Line 34: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
+ | Sey person get magomago sense. | ||
:* {{ux|dv| Na '''wayo''' man.|( Egbokhare_2020, The man is crafty.)}} | :* {{ux|dv| Na '''wayo''' man.|( Egbokhare_2020, The man is crafty.)}} | ||
Revision as of 15:52, 19 January 2021
Naija
Etymology
From: Hausa wayo
Pronunciation
- wàjó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 4
- Frequency rank in NSC treebank: 1375
- Frequency in raw corpus: 183
- Frequency rank in raw corpus: 1402
Noun
Sey person get magomago sense.
- Wayo man like you go still dey talk?. — (Egbokhare_2020, A tricky man like you still has the effrontery to talk?)
- No dey play me wayo jor. — (Stop trying to sly me.)
- No let that phone play you wayo. — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
- So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan. — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)
- Liberia Election: Commission say no wayo — (bbc__63789, Liberia Election Commission frowns upon electoral malpractice.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: tricky, deceptive, cunning
Adjective
Sey person get magomago sense.
- Na wayo man. — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)
Synonyms
Translations
- English: cunning, crafty