wazobia

Naija

Etymology

From: Yoruba wa; Hausa zo; Igbo bia Na from di three group wey big pass for Nigeria: for yoruba (wa), for igbo (bia). De dey use am dey talk about how Nigeria take dey togeder wellwell, deir dress, deir food, and deir culture.

Pronunciation

  • wàzóbià

Play Play

Noun

  • Name for fifty naira note.
  • Driver my change remain wazobia.  — (Driver, I have a balance of Fifty Naira.)
  • Na wazobia be di last card wey I get for dis house.  — (The only money I have left in the house, is the sum of Fifty Naira.)

Synonym

Translation

  • English: Fify Naira note.