figo

Naija

Etymology

From: Unknown (e fit be from name of one person wey dey play ball wey de dey call Figo

Pronunciation

  • fígò

Play Play

Noun

  • Five hundred naira.
  • I dey H o, you fit give me figo?  — (I am hungry, can I get five hundred naira from you?)
  • Oga abeg I fit see figo for your hand? Make I buy pear join dis corn.  — (Bro, please can you give me five hundred Naira? I want to buy pear for this corn.)

Synonyms

Translations

  • English: five hundred naira