Difference between revisions of "wazobia"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: Yoruba wa; Hausa zo; Igbo bia |
+ | Na from di three group wey big pass for Nigeria: for yoruba (wa), for igbo (bia). De dey use am dey talk about how Nigeria take dey togeder [[wellwell]], deir dress, deir food, and deir culture. | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-wazobia.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wazobia.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-wazobia.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wazobia.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Name for fifty naira note. | * Name for fifty naira note. | ||
− | :* {{ux|dv| Driver my change remain '''wazobia'''.|( | + | :* {{ux|dv| Driver my change remain '''wazobia'''.|(Driver, I have a balance of Fifty Naira.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na '''wazobia''' be di last card wey I get for dis house. |( | + | :* {{ux|dv| Na '''wazobia''' be di last card wey I get for dis house. |(The only money I have left in the house, is the sum of Fifty Naira.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[figo]] | * [[figo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''Fify Naira note.'' | * English: ''Fify Naira note.'' |
Latest revision as of 22:10, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba wa; Hausa zo; Igbo bia Na from di three group wey big pass for Nigeria: for yoruba (wa), for igbo (bia). De dey use am dey talk about how Nigeria take dey togeder wellwell, deir dress, deir food, and deir culture.
Pronunciation
- wàzóbià
Noun
- Name for fifty naira note.
- Driver my change remain wazobia. — (Driver, I have a balance of Fifty Naira.)
- Na wazobia be di last card wey I get for dis house. — (The only money I have left in the house, is the sum of Fifty Naira.)
Synonym
Translation
- English: Fify Naira note.