wazobia
Naija
Etymology
From: How de take dey talk come for three group wey big pass for Nigeria: for Yoruba (wa), for Igbo (bia). De dey use am dey talk about how Nigeria take dey togeder wellwell, deir dress, deir food, and deir culture. — ( From Nigeria's three largest linguistics groups;come in Yoruba (wa), Hausa (zo) and Igbo (bia) It is a popular pidginized reference to Nigeria's indigenous languages, clothing, foods, and culture in general, viewed as one indivisible whole. )
Pronunciation
- wàzóbià
Noun
- Name for fifty naira note.
- Driver my change remain wazobia. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Driver, I have a balance of Fifty Naira.)
- Na wazobia be di last card wey I get for dis house. — (NSC_Olukayode. S.M_2021, The only money I have left in the house, is the sum of Fifty Naira.)
Synonym
Translation
- English: Fify Naira note.