weed

Revision as of 18:35, 15 February 2021 by 154.66.35.5 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English weed

Pronunciation

  • wíd


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 15
  • Frequency rank in raw corpus: 6399

ʃ===Noun===

  • Na plant dem dey smoke to fit high.
  • im dey smoke weed.  — (Egbokhare_2020. He is smoking weeds
  • Na weed finish im life.  — (NSC_Legbeti_2021. Addiction to marijuana finished him.)(
  • Chuks na young Nigerian graduate wey dey live for Lagos state, south west Nigeria and e dey smoke weed.  — (bbc__25638. Chuks is a young Nigerian graduate based in Lagos state, south west Nigeria and he smokes marijuana.)
  • Plenty youths wey full town dey live on weed.  — (NSC_Legbeti_2021. Lots of youths have become addicted to marijuana.)

Synonyms

Translations

  • English: marijuana