weed
Naija
Etymology
From: English weed
Pronunciation
- wíd
Noun
- Na plant dem dey smoke to fit high.
- im dey smoke weed. — (Egbokhare_2020. He is smoking weeds
- Na weed finish im life. — (NSC_Legbeti_2021. Addiction to marijuana finished him.)
- Chuks na young Nigerian graduate wey dey live for Lagos state, southwest Nigeria and e dey smoke weed. — (bbc__25638. Chuks is a young Nigerian graduate based in Lagos state, south west Nigeria and he smokes marijuana.)
- Plenty youths wey full town dey live on weed. — (NSC_Legbeti_2021. Lots of youths have become addicted to marijuana.)
Synonyms
Translations
- English: marijuana