Difference between revisions of "well"

m (Conversion script moved page Well to well: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* well- 0.78 7, well-well 0.61 994, done 0.61 225, treat 0.53 759, behave 0.49 228, wella 0.47 415, brain 0.46 237, really 0.46 1685, stranger 0.45 72
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English well
+
From: English ''well''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 17: Line 15:
 
* Frequency rank in raw corpus: 69
 
* Frequency rank in raw corpus: 69
  
The word is used more orally than in written texts.
+
===Noun===
 
+
# Na deep hole wey dem dig for ground for water.
 
+
#:* {{ux|dv|Dem suppose dig de '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)}}
 +
#:* {{ux|dv|De '''well''' don tey, na part of our history sef. |(NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)}}
 
===Adjective===
 
===Adjective===
well: no definition -- Definition in Naija?
+
# Na say person body dey alright
 
+
#: {{ux|dv|De medicine good. E go make your husband '''well''' again. |(jw__26733, __no translation__)}}
 
 
# - (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|E fit make your husband '''well'''.|(jw__26733, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Your faith don make you '''well'''.”— Luke 17:17-19 . |(jw__21088, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Your faith don make you '''well'''.”— Luke 17:17-19 . |(jw__21088, __no translation__)}}
# aux-nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Make im bodi '''well'''. |(IBA_21_Obodo-Barracks_MG__34, May he remain in good health.)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus make all of dem '''well'''. |(jw__2500, __no translation__)}}
 
# advmod-nsubj (frequency:5)
 
 
#: {{ux|dv|You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)}}
 
#: {{ux|dv|You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)}}
 
#: {{ux|dv|De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying that our mother was sick.)}}
 
#: {{ux|dv|De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying that our mother was sick.)}}
# advmod-mark (frequency:3)
+
Na when someting pass better place for person body or mind.
#: {{ux|dv|For many years, dem take care of Rose papa wey no '''well'''; |(jw__11670, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|De pounded yam and vegetable soup go down  '''well''' . |(NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)}}
#: {{ux|dv|The work wey one woman, wey im name na Toñi dey do na to take care of old people and people wey no '''well'''. |(jw__36591, __no translation__)}}
 
# advmod-mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I hear sey e no '''well'''. |(NST_cleaned__31462, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem go try make sure say notin go prevent any pikin of di right to get dat kind correct treatment when e no '''well'''. |(gumbody__95, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* well- 0.78 7, well-well 0.61 994, done 0.61 225, treat 0.53 759, behave 0.49 228, wella 0.47 415, brain 0.46 237, really 0.46 1685, stranger 0.45 72
 
 
 
====Antonyms====
 
* well- 0.78 7, well-well 0.61 994, done 0.61 225, treat 0.53 759, behave 0.49 228, wella 0.47 415, brain 0.46 237, really 0.46 1685, stranger 0.45 72
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
 
===Adverb===
 
===Adverb===
well: no definition -- Definition in Naija?
+
#  
 
+
#:* {{ux|dv|Tell James make he do '''well''' o. |(NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behaviour.)}}
 
 
# - (frequency:4080)
 
#: {{ux|dv|'''well'''. |(deuber__5009, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Do '''well'''. |(JOS_28_Exams_DG__13, Do it well.)}}
 
 
# advmod (frequency:147)
 
# advmod (frequency:147)
 
#: {{ux|dv|E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}}
 
#: {{ux|dv|E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}}
Line 97: Line 66:
 
#: {{ux|dv|Ps 90:10, 12 —How we go fit ‘count our days '''well''', so that we fit get sense’? |(jw__30501, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ps 90:10, 12 —How we go fit ‘count our days '''well''', so that we fit get sense’? |(jw__30501, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shine your eyes '''well''' becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too. |(bbc__89421, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shine your eyes '''well''' becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too. |(bbc__89421, __no translation__)}}
# mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But the place where people no really dey, na for those village wey far '''well''' '''well''' for inside. |(jw__3494, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But if you no do dat one, you dey siddown meh anoder man give you, time go come wey you by yourself go know sey you no do yourself '''well'''. |(KAD_31_Girls-Education_M__29, But, if you do not do that one, you sit down expecting another man to give you, the time will come that you particularly will realise that you don't do yourself well.)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|ONE brother wey im name na Allen, * pack go one new area wey far '''well''' '''well''' from im former place. |(jw__27626, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And eh we, di wife of we Presido, Aisha Buhari, e don talk sey Presido Bubu, e dey '''well''' for di where dem for dey treat am. |(WAZA_04_Press-Review_DG__71, And eh, our... the wife of our President, Aisha Buhair, she has said that President Buhari, he is getting well where they are treating him.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
====Synonyms====
 
* well- 0.78 7, well-well 0.61 994, done 0.61 225, treat 0.53 759, behave 0.49 228, wella 0.47 415, brain 0.46 237, really 0.46 1685, stranger 0.45 72
 
 
====Antonyms====
 
* well- 0.78 7, well-well 0.61 994, done 0.61 225, treat 0.53 759, behave 0.49 228, wella 0.47 415, brain 0.46 237, really 0.46 1685, stranger 0.45 72
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
===Verb===
 
well: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
# advmod-mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Unless if de no '''well''', unless maybe deir body no… |(NST_cleaned__10486, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You fit send food wey you prepare for house wen your friend no '''well''', or help carry am go hospital - dis little tins fit show di kain great friend wey you be. |(bbc__101752, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* well- 0.78 7, well-well 0.61 994, done 0.61 225, treat 0.53 759, behave 0.49 228, wella 0.47 415, brain 0.46 237, really 0.46 1685, stranger 0.45 72
+
* [[well well]], [[weldone]], [[wella]]
 
 
====Antonyms====
 
* well- 0.78 7, well-well 0.61 994, done 0.61 225, treat 0.53 759, behave 0.49 228, wella 0.47 415, brain 0.46 237, really 0.46 1685, stranger 0.45 72
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English:

Revision as of 11:58, 16 February 2021

Naija

Etymology

From: English well

Pronunciation

  • wɛl

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 318
  • Frequency rank in NSC treebank: 58
  • Frequency in raw corpus: 6195
  • Frequency rank in raw corpus: 69

Noun

  1. Na deep hole wey dem dig for ground for water.
    • Dem suppose dig de well make e deep if dem want water wey clean well well.  — (NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
    • De well don tey, na part of our history sef.  — (NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)

Adjective

  1. Na say person body dey alright
    De medicine good. E go make your husband well again.  — (jw__26733, __no translation__)
    Your faith don make you well.”— Luke 17:17-19 .  — (jw__21088, __no translation__)
    You no well.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)
    De con call us for village say our moder no well.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying that our mother was sick.)

Na when someting pass better place for person body or mind.

    • De pounded yam and vegetable soup go down well .  — (NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)

Adverb

    • Tell James make he do well o.  — (NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behaviour.)
  1. advmod (frequency:147)
    E try very well.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)
    You say you no well!  — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__111, You said you're not well !)
  2. dep (frequency:77)
    Sey because of sey I know wetin I dey do well, well.  — (NST_cleaned__6642, __no translation__)
    Well as dis rain fall now, all of dem dey inside rain.  — (PRT_10_Market_DG__45, Well, as this rain falls now, all of them are in the rain.)
  3. advcl (frequency:14)
    De teach french well?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well ?)
    Inside am e sorry well well.  — (katakata__502, __no translation__)
  4. case (frequency:10)
    You self go see sey you need time to well.  — (jw__47829, __no translation__)
    E even preach for people wey e meet near river and people wey dey fetch water for well.  — (jw__39198, __no translation__)
  5. det (frequency:9)
    Guy, so I don't know if tings e go work out dat well.  — (NST_cleaned__3450, __no translation__)
    So Rebekah come run go the well go fetch water many many times.  — (jw__9292, __no translation__)
  6. conj (frequency:7)
    Make you sabi us well well and wetin we believe.  — (jw__38981, __no translation__)
    Reuters Unai Emery say im team play well or second half  — (bbc__85504, __no translation__)
  7. nsubj (frequency:6)
    Money matter well.  — (NST_cleaned__14315, __no translation__)
    Sportsman Luck epp Kompany well well  — (bbc__92134, __no translation__)
  8. obl:mod (frequency:5)
    Guy, so I don't know if tings e go work out dat well.  — (JOS_39_Driver-Lady_M__23, Guy, so, I don't know if things it will work out very well.)
    This one make dem know me as person wey sabi wayo well well.  — (jw__28027, __no translation__)
  9. cc (frequency:4)
    E end for right she dey life and she well.  — (katakata__183, __no translation__)
    How we go fit use am, and how we use am well, na im be di problem.  — (JOS_18_Xtian-Preach_M__22, How we will use it. And how we use it well is the problem.)
  10. case-det (frequency:3)
    E no tey, na im Rebekah come fetch water for the well.  — (jw__9289, __no translation__)
    And ehm in di well, e dey gargarntuan in fact oyibo na, oyibo na akpotu m, o na akpo m si m bia.  — (NST_cleaned__19046, __no translation__)
  11. aux-mark (frequency:3)
    Even if you s~, go listen to advise from outsider, you go still know di one wey go fit you well,  — (LAG_15_Prayer_M__17, Even if you s... will listen to advise from outsider, you will still know the one that fits you well.)
    So, Jesus come tell the leper wey don well sey: “Make sure sey you no tell anybody, but go, make the priest see you, and make you give the gift wey Moses command.”— Matthew 8:4 .  — (jw__31328, __no translation__)
  12. obj (frequency:2)
    Ps 90:10, 12 —How we go fit ‘count our days well, so that we fit get sense’?  — (jw__30501, __no translation__)
    Shine your eyes well becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too.  — (bbc__89421, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: