Difference between revisions of "well"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
# Na deep hole wey dem dig for ground for water. | # Na deep hole wey dem dig for ground for water. | ||
#:* {{ux|dv|Dem suppose dig de '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)}} | #:* {{ux|dv|Dem suppose dig de '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|So Rebekah come run go the '''well''' go fetch water many many times. |(jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)}} | ||
#:* {{ux|dv|De '''well''' don tey, na part of our history sef. |(NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)}} | #:* {{ux|dv|De '''well''' don tey, na part of our history sef. |(NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)}} | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
# Na say person body dey alright | # Na say person body dey alright | ||
− | #: {{ux|dv|De medicine good. E go make your husband '''well''' again. |( | + | #:* {{ux|dv|De medicine good. E go make your husband '''well''' again. |(NSC_Legbeti_2021. The medicine is good and should cure your husband.)}} |
− | #: {{ux|dv|Your faith don make you '''well'''.”— Luke 17:17-19 . |(jw__21088 | + | #:* {{ux|dv|Your faith don make you '''well'''.”— Luke 17:17-19 . |(jw__21088. Your faith has made you whole again.)}} |
− | #: {{ux|dv|You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)}} | + | #:* {{ux|dv|You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)}} |
− | #: {{ux|dv|De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying | + | #:* {{ux|dv|De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)}} |
− | Na when someting pass | + | # Na when someting pass beta place for person body or mind. |
#:* {{ux|dv|De pounded yam and vegetable soup go down '''well''' . |(NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)}} | #:* {{ux|dv|De pounded yam and vegetable soup go down '''well''' . |(NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|When I hear say she born, de news sweet me for body '''well'''. |(NSC_Legbeti_2021. The news of her safe delivery was uplifting.)}} | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | # | + | # Na make person or someting dey okay or remain small. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Tel James make he do '''well''' o. |(NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behavior.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}} | |
− | #: {{ux|dv|E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}} | + | #:* {{ux|dv|You say tings no go '''well''' again after dem sack you? |(NSC_Legbeti_2021. You said things turned upside down for you after the sack?)}} |
− | #: {{ux|dv|You say | + | # Na say de way someting be dey okay. |
− | # | + | #:* {{ux|dv|De teach french '''well'''? |(JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well ?)}} |
− | + | #: {{ux|dv|Guy, I don't know if tings e go work out dat '''well'''. |(NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)}} | |
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|De teach french '''well'''? |(JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well ?)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Guy, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Shine your eyes '''well''' becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too. |(bbc__89421, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Shine your eyes '''well''' becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too. |(bbc__89421, __no translation__)}} | ||
Revision as of 12:39, 16 February 2021
Naija
Etymology
From: English well
Pronunciation
- wɛl
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 318
- Frequency rank in NSC treebank: 58
- Frequency in raw corpus: 6195
- Frequency rank in raw corpus: 69
Noun
- Na deep hole wey dem dig for ground for water.
- Dem suppose dig de well make e deep if dem want water wey clean well well. — (NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
- So Rebekah come run go the well go fetch water many many times. — (jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)
- De well don tey, na part of our history sef. — (NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)
Adjective
- Na say person body dey alright
- De medicine good. E go make your husband well again. — (NSC_Legbeti_2021. The medicine is good and should cure your husband.)
- Your faith don make you well.”— Luke 17:17-19 . — (jw__21088. Your faith has made you whole again.)
- You no well. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)
- De con call us for village say our moder no well. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)
- Na when someting pass beta place for person body or mind.
- De pounded yam and vegetable soup go down well . — (NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)
- When I hear say she born, de news sweet me for body well. — (NSC_Legbeti_2021. The news of her safe delivery was uplifting.)
Adverb
- Na make person or someting dey okay or remain small.
- Tel James make he do well o. — (NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behavior.)
- E try very well. — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)
- You say tings no go well again after dem sack you? — (NSC_Legbeti_2021. You said things turned upside down for you after the sack?)
- Na say de way someting be dey okay.
- De teach french well? — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well ?)
- Guy, I don't know if tings e go work out dat well. — (NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)
- Shine your eyes well becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too. — (bbc__89421, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: