well

Revision as of 11:58, 16 February 2021 by 154.66.33.28 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English well

Pronunciation

  • wɛl

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 318
  • Frequency rank in NSC treebank: 58
  • Frequency in raw corpus: 6195
  • Frequency rank in raw corpus: 69

Noun

  1. Na deep hole wey dem dig for ground for water.
    • Dem suppose dig de well make e deep if dem want water wey clean well well.  — (NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
    • De well don tey, na part of our history sef.  — (NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)

Adjective

  1. Na say person body dey alright
    De medicine good. E go make your husband well again.  — (jw__26733, __no translation__)
    Your faith don make you well.”— Luke 17:17-19 .  — (jw__21088, __no translation__)
    You no well.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)
    De con call us for village say our moder no well.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying that our mother was sick.)

Na when someting pass better place for person body or mind.

    • De pounded yam and vegetable soup go down well .  — (NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)

Adverb

    • Tell James make he do well o.  — (NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behaviour.)
  1. advmod (frequency:147)
    E try very well.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)
    You say you no well!  — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__111, You said you're not well !)
  2. dep (frequency:77)
    Sey because of sey I know wetin I dey do well, well.  — (NST_cleaned__6642, __no translation__)
    Well as dis rain fall now, all of dem dey inside rain.  — (PRT_10_Market_DG__45, Well, as this rain falls now, all of them are in the rain.)
  3. advcl (frequency:14)
    De teach french well?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well ?)
    Inside am e sorry well well.  — (katakata__502, __no translation__)
  4. case (frequency:10)
    You self go see sey you need time to well.  — (jw__47829, __no translation__)
    E even preach for people wey e meet near river and people wey dey fetch water for well.  — (jw__39198, __no translation__)
  5. det (frequency:9)
    Guy, so I don't know if tings e go work out dat well.  — (NST_cleaned__3450, __no translation__)
    So Rebekah come run go the well go fetch water many many times.  — (jw__9292, __no translation__)
  6. conj (frequency:7)
    Make you sabi us well well and wetin we believe.  — (jw__38981, __no translation__)
    Reuters Unai Emery say im team play well or second half  — (bbc__85504, __no translation__)
  7. nsubj (frequency:6)
    Money matter well.  — (NST_cleaned__14315, __no translation__)
    Sportsman Luck epp Kompany well well  — (bbc__92134, __no translation__)
  8. obl:mod (frequency:5)
    Guy, so I don't know if tings e go work out dat well.  — (JOS_39_Driver-Lady_M__23, Guy, so, I don't know if things it will work out very well.)
    This one make dem know me as person wey sabi wayo well well.  — (jw__28027, __no translation__)
  9. cc (frequency:4)
    E end for right she dey life and she well.  — (katakata__183, __no translation__)
    How we go fit use am, and how we use am well, na im be di problem.  — (JOS_18_Xtian-Preach_M__22, How we will use it. And how we use it well is the problem.)
  10. case-det (frequency:3)
    E no tey, na im Rebekah come fetch water for the well.  — (jw__9289, __no translation__)
    And ehm in di well, e dey gargarntuan in fact oyibo na, oyibo na akpotu m, o na akpo m si m bia.  — (NST_cleaned__19046, __no translation__)
  11. aux-mark (frequency:3)
    Even if you s~, go listen to advise from outsider, you go still know di one wey go fit you well,  — (LAG_15_Prayer_M__17, Even if you s... will listen to advise from outsider, you will still know the one that fits you well.)
    So, Jesus come tell the leper wey don well sey: “Make sure sey you no tell anybody, but go, make the priest see you, and make you give the gift wey Moses command.”— Matthew 8:4 .  — (jw__31328, __no translation__)
  12. obj (frequency:2)
    Ps 90:10, 12 —How we go fit ‘count our days well, so that we fit get sense’?  — (jw__30501, __no translation__)
    Shine your eyes well becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too.  — (bbc__89421, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: