Difference between revisions of "well well"

Line 13: Line 13:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
# Make someting dey [[no be small]]
 
# Make someting dey [[no be small]]
#:* {{ux|dv| Dat guy get money '''wellwell'' |(NSC_2021, That man is really rich.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat guy get money '''wellwell''' |(NSC_2021, That man is really rich.)}}
 
#:* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |(NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)}}
 
#:* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |(NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)}}
 
# Make someting dey happen [[no be small]]
 
# Make someting dey happen [[no be small]]

Revision as of 14:36, 4 August 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From English: well

Pronunciation

  • wԑ̂l wԑ̂l

Play Play

Adverb

  1. Make someting dey no be small
    • Dat guy get money wellwell  — (NSC_2021, That man is really rich.)
    • You see dat guy wey tall wellwell wey come?  — (NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)
  2. Make someting dey happen no be small
    • Di guy sabi wash moto wellwell.  — (NSC_Legbeti_2020, The man is a good car cash wash.)
    • Small small pikin dey like dat woman wellwell.  —  (NSC_Legbeti_2020, Undeniably, that cold drink really reduced my hunger.)

Synonym

Translation

  • English: Satisfactorily