well well

Revision as of 15:13, 21 December 2020 by 154.66.33.148 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:English ''well'' ===Pronunciation=== * wԑ̂l wԑ̂l <sm2>Pcm-ng-well well.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-well well.m.ogg</sm2> ===Adverb=== Na when...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From:English well

Pronunciation

  • wԑ̂l wԑ̂l

Play Play

Adverb

Na when someting dey good abi e satisfy person

    • Di guy sabi wash moto well well.  — (NSC_Legbeti_2020, The man is a good car cash wash.)
    • I no go lie you, dat cold drink I take just now help my hunger well well.  —  (NSC_Legbeti_2020, Undeniably, that cold drink really satisfied my hunger.)

Synonym

Translation

  • English: Satisfactorily