well well

Naija

Alternative form

Etymology

From English: well

Pronunciation

  • wԑ̂l wԑ̂l

Play Play

Adverb

  • Na when someting dey good, wey con sweet person for belle.
  • Di guy sabi wash moto well well.  — (NSC_Legbeti_2020, The man is a good car cash wash.)
  • I no go lie you, dat cold drink I take just now help my hunger well well.  —  (NSC_Legbeti_2020, Undeniably, that cold drink really reduced my hunger.)

Synonym

Translation

  • English: Satisfactorily