well well

Naija

Alternative form

Etymology

From English: well

Pronunciation

  • wԑ̂l wԑ̂l

Play Play

Adverb

  1. Make someting dey no be small
    • Dat guy get money 'wellwell  — (NSC_2021, That man is really rich.)
    • You see dat guy wey tall wellwell wey come?  — (NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)
  2. Make someting dey happen no be small
    • Di guy sabi wash moto wellwell.  — (NSC_Legbeti_2020, The man is a good car cash wash.)
    • Small small pikin dey like dat woman wellwell.  —  (NSC_Legbeti_2020, Undeniably, that cold drink really reduced my hunger.)

Synonym

Translation

  • English: Satisfactorily