well well
Naija
Alternative form
Etymology
From English: well
Pronunciation
- wԑ̂l wԑ̂l
Adverb
- Make someting dey no be small
- Dat guy get money wellwell — (NSC_2021, That man is really rich.)
- You see dat guy wey tall wellwell wey come? — (NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)
- Make someting dey happen no be small
- Di guy sabi wash moto wellwell. — (NSC_Legbeti_2020, The man is a good car cash wash.)
- Small small pikin dey like dat woman wellwell. — (NSC_Legbeti_2020, Undeniably, that cold drink really reduced my hunger.)
Synonym
Translation
- English: Satisfactorily