Difference between revisions of "wellwell"
(Created page with "==Naija== ====Alternative form=== * well well ===Etymology=== From: English ''well'' ===Pronunciation=== * wԑ̂lwԑ̂l <sm2>Pcm-ng-wellwell.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-we...") |
|||
(9 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | + | ===Alternative form=== | |
− | |||
* [[well well]] | * [[well well]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''well'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɛ́lwɛ̂l |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-well well.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-well well.m.ogg</sm2> |
+ | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | # As someting dey happen wey plenty. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dat guy get money '''wellwell'''.|(That man is really rich.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |(Did you see that really tall man who came?)}} | ||
+ | # Make someting dey happen [[no be small]] | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di guy sabi wash moto '''wellwell'''.|(The man knows how to wash cars very well.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Small small pikin dey like dat woman '''wellwell'''.| (That woman is well-liked by little children.)}} | ||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | * [[well]], [[wella]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''very well'' | ||
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Make someting dey no be small. | ||
+ | :* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |(Did you see that really tall man who came?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat man wife fine '''wellwell'''.|(That man’s wife is extremely beautiful.)}} | ||
− | === | + | ====Translation==== |
− | * | + | * English: ''very'' |
Latest revision as of 22:26, 9 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: well
Pronunciation
- wɛ́lwɛ̂l
Adverb
- As someting dey happen wey plenty.
- Dat guy get money wellwell. — (That man is really rich.)
- You see dat guy wey tall wellwell wey come? — (Did you see that really tall man who came?)
- Make someting dey happen no be small
- Di guy sabi wash moto wellwell. — (The man knows how to wash cars very well.)
- Small small pikin dey like dat woman wellwell. — (That woman is well-liked by little children.)
Synonym
Translation
- English: very well
Adjective
- Make someting dey no be small.
- You see dat guy wey tall wellwell wey come? — (Did you see that really tall man who came?)
- Dat man wife fine wellwell. — (That man’s wife is extremely beautiful.)
Translation
- English: very