Difference between revisions of "wellwell"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɛ́lwɛ̂l |
<sm2>Pcm-ng-well well.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-well well.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-well well.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-well well.m.ogg</sm2> | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | # | + | # As someting dey happen wey plenty. |
− | #:* {{ux|dv| Dat guy get money '''wellwell''' |( | + | #:* {{ux|dv| Dat guy get money '''wellwell'''.|(That man is really rich.)}} |
− | #:* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |( | + | #:* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |(Did you see that really tall man who came?)}} |
# Make someting dey happen [[no be small]] | # Make someting dey happen [[no be small]] | ||
− | #:* {{ux|dv| Di guy sabi wash moto '''wellwell'''.|( | + | #:* {{ux|dv| Di guy sabi wash moto '''wellwell'''.|(The man knows how to wash cars very well.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Small small pikin dey like dat woman '''wellwell'''.| ( | + | #:* {{ux|dv| Small small pikin dey like dat woman '''wellwell'''.| (That woman is well-liked by little children.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[well]], [[wella]] | * [[well]], [[wella]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''very well'' |
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Make someting dey no be small. | ||
+ | :* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |(Did you see that really tall man who came?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat man wife fine '''wellwell'''.|(That man’s wife is extremely beautiful.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''very'' |
Latest revision as of 22:26, 9 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: well
Pronunciation
- wɛ́lwɛ̂l
Adverb
- As someting dey happen wey plenty.
- Dat guy get money wellwell. — (That man is really rich.)
- You see dat guy wey tall wellwell wey come? — (Did you see that really tall man who came?)
- Make someting dey happen no be small
- Di guy sabi wash moto wellwell. — (The man knows how to wash cars very well.)
- Small small pikin dey like dat woman wellwell. — (That woman is well-liked by little children.)
Synonym
Translation
- English: very well
Adjective
- Make someting dey no be small.
- You see dat guy wey tall wellwell wey come? — (Did you see that really tall man who came?)
- Dat man wife fine wellwell. — (That man’s wife is extremely beautiful.)
Translation
- English: very