Difference between revisions of "wellwell"

Line 13: Line 13:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
# As someting dey happen no be small.
 
# As someting dey happen no be small.
#:* {{ux|dv| Dat guy get money '''wellwell'''.|(NSC_2021, That man is really rich.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat guy get money '''wellwell'''.|(That man is really rich.)}}
#:* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |(NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)}}
+
#:* {{ux|dv| You see dat guy wey tall '''wellwell''' wey come? |(Did you see that really tall man who came?)}}
 
# Make someting dey happen [[no be small]]
 
# Make someting dey happen [[no be small]]
#:* {{ux|dv| Di guy sabi wash moto '''wellwell'''.|(NSC_2020, The man knows how to wash cars very well.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di guy sabi wash moto '''wellwell'''.|(The man knows how to wash cars very well.)}}
#:* {{ux|dv| Small small pikin dey like dat woman '''wellwell'''.| (NSC_2020, That woman is well liked by little children.)}}
+
#:* {{ux|dv| Small small pikin dey like dat woman '''wellwell'''.| (That woman is well-liked by little children.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[well]], [[wella]]  
 
* [[well]], [[wella]]  

Revision as of 20:17, 5 June 2023

Naija

Alternative form

Etymology

From English: well

Pronunciation

  • wɛ̂lwɛ̂l

Play Play

Adverb

  1. As someting dey happen no be small.
    • Dat guy get money wellwell.  — (That man is really rich.)
    • You see dat guy wey tall wellwell wey come?  — (Did you see that really tall man who came?)
  2. Make someting dey happen no be small
    • Di guy sabi wash moto wellwell.  — (The man knows how to wash cars very well.)
    • Small small pikin dey like dat woman wellwell.  —  (That woman is well-liked by little children.)

Synonym

Translation

  • English: very well

Adjective

  • Make someting dey no be small.
  • You see dat guy wey tall wellwell wey come?  — (Did you see that really tall man who came?)
  • Dat man wife fine wellwell.  — (That man’s wife is extremely beautiful.)

Translation

  • English: very