Difference between revisions of "were"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey dey [[kolo]].
 
* Person wey dey [[kolo]].
:* {{ux|dv| Dat girl don chop '''were'''|(NSC_2020, The lady is insane.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat girl don chop '''were'''.|(NSC_2020, The lady is insane.)}}
 
:* {{ux|dv| People don turn '''were''' for dis queue.|(NSC_2020, People have gone haywire at the queue. )}}
 
:* {{ux|dv| People don turn '''were''' for dis queue.|(NSC_2020, People have gone haywire at the queue. )}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 05:02, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba wèrè (mad man)

Pronunciation

  • wèrè

Play Play

Noun

  • Person wey dey kolo.
  • Dat girl don chop were.  — (NSC_2020, The lady is insane.)
  • People don turn were for dis queue.  — (NSC_2020, People have gone haywire at the queue. )

Synonym

Translation

  • English: madness

Adjective

  • Person wey dey or don kolo.
  • Dat guy na were.  — (NSC_2020, The man is mad.)
  • Were don dey worry dose peopl, na fight dem dey fight since morning.  — (NSC_2020, Those people are deranged, they have been fighting since morning.)

Synonym

Translation

  • English: mad