Difference between revisions of "were"

 
(2 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey dey [[kolo]].
 
* Person wey dey [[kolo]].
:* {{ux|dv| Dat girl don chop '''were'''|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The lady is insane.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat girl don chop '''were'''.|(The lady is insane.)}}
:* {{ux|dv| People don turn '''Were''' for dis queue.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, People have gone haywire at the queue. )}}
+
:* {{ux|dv| People don turn '''were''' for dis queue.|(People have gone haywire at the queue. )}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
*[[kolo]]
 
*[[kolo]]
Line 19: Line 19:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Person wey dey or don [[kolo]].
 
* Person wey dey or don [[kolo]].
:* {{ux|dv| Dat guy na '''were'''|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The man is mad.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat guy na '''were'''.|(The man is mad.)}}
:* {{ux|dv| '''Were''' don dey worry does peopl, na figt dem dey fight since morning.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Those people are deranged, they have been fighting since morning.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Were''' don dey worry dose people, na fight dem dey fight since morning.|(Those people are deranged, they have been fighting since morning.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
*[[kolo]]
 
*[[kolo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
*English: ''mad''
 
*English: ''mad''

Latest revision as of 20:19, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba wèrè (mad man)

Pronunciation

  • wèrè

Play Play

Noun

  • Person wey dey kolo.
  • Dat girl don chop were.  — (The lady is insane.)
  • People don turn were for dis queue.  — (People have gone haywire at the queue. )

Synonym

Translation

  • English: madness

Adjective

  • Person wey dey or don kolo.
  • Dat guy na were.  — (The man is mad.)
  • Were don dey worry dose people, na fight dem dey fight since morning.  — (Those people are deranged, they have been fighting since morning.)

Synonym

Translation

  • English: mad