Difference between revisions of "were"
(→Noun) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | Na person wey dey or don [[kolo]] | + | Na person wey dey or don [[kolo]]. |
:* {{ux|dv| Dat guy na '''were'''|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The man is mad.)}} | :* {{ux|dv| Dat guy na '''were'''|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The man is mad.)}} | ||
:* {{ux|dv| '''Were''' don dey worry does peopl, na figt dem dey fight since morning.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Those people are deranged, they have been fighting since morning.)}} | :* {{ux|dv| '''Were''' don dey worry does peopl, na figt dem dey fight since morning.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Those people are deranged, they have been fighting since morning.)}} |
Revision as of 12:25, 15 January 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba wèrè (mad man)
Pronunciation
wèrè
Noun
Person wey dey kolo.
- Dat girl don chop were — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The lady is insane.)
- People don turn Were for dis queue. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, People have gone haywire at the queue. )
Synonym
Translation
- English: madness
Adjective
Na person wey dey or don kolo.
- Dat guy na were — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The man is mad.)
- Were don dey worry does peopl, na figt dem dey fight since morning. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Those people are deranged, they have been fighting since morning.)
Synonym
Translation
- English: mad