were

Revision as of 17:15, 14 January 2021 by Bernard (talk | contribs) (→‎Etymology)

Naija

Etymology

From: Yoruba wèrè, 'mad man'.

Pronunciation

wèrè


Adjective

Na person wey dey or don kolo

  • Dat guy na were  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The man is mad.)
  • Were don dey worry does peopl, na figt dem dey fight since morning.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Those people are deranged, they have been fighting since morning.)

Synonym

Translation

  • English: mad