were

Naija

Etymology

From: Yoruba wèrè (mad man)

Pronunciation

  • wèrè

Play Play

Noun

  • Person wey dey kolo.
  • Dat girl don chop were  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The lady is insane.)
  • People don turn Were for dis queue.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, People have gone haywire at the queue. )

Synonym

Translation

  • English: madness

Adjective

  • Na person wey dey or don kolo.
  • Dat guy na were  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The man is mad.)
  • Were don dey worry does peopl, na figt dem dey fight since morning.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Those people are deranged, they have been fighting since morning.)

Synonym

Translation

  • English: mad