Difference between revisions of "wewe"
Line 11: | Line 11: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | + | * Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk. | |
− | + | :* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |(NSC_2021, Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}} | |
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 05:07, 26 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English we
Pronunciation
- wîwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
Translation
English: everyone of us
Adjective
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: exclusive to us