whitie

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: white

Pronunciation

  • waìtí

Play Play

Noun

  • Person wey be sey im skin white.
  • Why you dey run from sun, you be whitie?  — (Why are you running from the sun, are you a Caucasian?)
  • I don toast your sister, she no gree, she say she want marry whitie.  — (I have wooed your sister, she rejected me. She said she wants to marry a Caucasian.)

Synonym

oyibo, oyibo pepper

Antonym

blackie

Translation

English Caucasian