Difference between revisions of "whitie"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
− | [[whitey]] | + | * [[whitey]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''white'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | * waìtí | ||
<sm2>Pcm-ng-whitie.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-whitie.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-whitey.m.ogg</sm2> |
− | === | + | |
− | Person wey be sey | + | ===Noun=== |
− | + | * Person wey be sey im skin white. | |
− | + | :* {{ux|dv| Why you dey run from sun, you be '''whitie'''? |(Why are you running from the sun, are you a Caucasian?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| I don [[toast]] your sister, she no gree, she say she want marry '''whitie'''.|(I have wooed your sister, she rejected me. She said she wants to marry a Caucasian.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[oyibo]], [[oyibo pepper]] | [[oyibo]], [[oyibo pepper]] |
Latest revision as of 20:22, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: white
Pronunciation
- waìtí
Noun
- Person wey be sey im skin white.
- Why you dey run from sun, you be whitie? — (Why are you running from the sun, are you a Caucasian?)
- I don toast your sister, she no gree, she say she want marry whitie. — (I have wooed your sister, she rejected me. She said she wants to marry a Caucasian.)
Synonym
Antonym
Translation
English Caucasian