whitie

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: white

Pronunciation

  • waìtí

Play


Adjective

  • Person wey be sey im skin white.
  • Why you dey run from sun, you be whitie?  — (NSC_Emeka_2020, Why are you running from the sun, are you a Caucasian?)

Synonym

oyibo, oyibo pepper

Antonym

blackie

Translation

English Caucasian