whitie

Naija

Alternative Form

whitey

Etymology

From: English white

Pronunciation

Play

Definition

Person wey be sey e skin white.

Adjective

  1. Person wey be sey e skin white
    Why you dey run from sun, you be whitie?  — (NSC_Emeka_2020, Why are you running from the sun, are you a Caucasian?)

Synonym

oyibo, oyibo pepper

Antonym

blackie

Translation

English Caucasian