woman

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English woman

Pronunciation

  • wúmàn

Play Play

Noun

  1. Girl pikin wey don grow mature well well.
    • Comot your eye for woman.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your focus from women.)
    • Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab.  — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
    • Man woman na di same o.  — (deuber__914, Male or female, they are the sam.)
  2. Name wey man dey call girl wey e dey friend or wey e don pay im brideprice.
    • Your woman get good heart.  — (Your lady is a really nice person.)
    • Dat na person woman, why you dey ask for her number?  — (That's someone's lady. Why are you asking for her number?)
    • wahala no dey, Julie na my woman, give am de money.  — (Julie is my woman, its okay to give her the money.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: woman, fiancée, mistress