Difference between revisions of "wife"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Woman wey person [[marry]].
 
# Woman wey person [[marry]].
#:* {{ux|dv| Oga '''wife''' dey come visit am every afternoon for work. |(NSC_2021, My bosses wife comes to visit him every afternoon at work.)}}
+
#:* {{ux|dv| Oga '''wife''' dey come visit am every afternoon for work. |(NSC_2021, My boss' wife comes to visit him every afternoon at work.)}}
#:* {{ux|dv| All my mate don born, na only me dey get '''wife''' to marry. |(NSC_2021, All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)}}
+
#:* {{ux|dv| All my mate don born, na only me still dey find wife to marry. |(NSC_2021, All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)}}
 
# People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem.
 
# People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem.
 
#:* {{ux|dv| E no get how una street go take win us, una be our '''wife'''. As e don be na so e go dey be. |(NSC_2021, There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)}}
 
#:* {{ux|dv| E no get how una street go take win us, una be our '''wife'''. As e don be na so e go dey be. |(NSC_2021, There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)}}

Revision as of 05:40, 26 December 2022

Naija

Etymology

  • From: English wife

Pronunciation

  • waɪ̑f

Play Play

Noun

  1. Woman wey person marry.
    • Oga wife dey come visit am every afternoon for work.  — (NSC_2021, My boss' wife comes to visit him every afternoon at work.)
    • All my mate don born, na only me still dey find wife to marry.  — (NSC_2021, All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)
  2. People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem.
    • E no get how una street go take win us, una be our wife. As e don be na so e go dey be.  — (NSC_2021, There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: wife