Difference between revisions of "wife"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms==== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transl...") |
|||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | * From: English ''wife'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | * wáɪ̀f | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-wife.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-wife.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | # | + | # Woman wey person [[marry]]. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Oga '''wife''' dey come visit am every afternoon for work. |(My boss' wife comes to visit him every afternoon at work.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| All my mate don born, na only me still dey find wife to marry. |(All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)}} | |
+ | # People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem. | ||
+ | #:* {{ux|dv| E no get how una street go take win us, una be our '''wife'''. As e don be na so e go dey be. |(There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
+ | * [[woman]], [[bride]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
+ | * [[husband]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''wife'' |
Latest revision as of 22:39, 9 March 2024
Naija
Etymology
- From: English wife
Pronunciation
- wáɪ̀f
Noun
- Woman wey person marry.
- Oga wife dey come visit am every afternoon for work. — (My boss' wife comes to visit him every afternoon at work.)
- All my mate don born, na only me still dey find wife to marry. — (All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)
- People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem.
- E no get how una street go take win us, una be our wife. As e don be na so e go dey be. — (There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: wife