Difference between revisions of "wife"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
* From: English ''wife''
 
* From: English ''wife''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* waɪ̑f
+
* wáɪ̀f
 
+
<sm2>Pcm-ng-wife.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-wife.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Woman wey person [[marry]].
+
# Woman wey person [[marry]].
:* {{ux|dv| Oga '''wife''' dey come visit am every afternoon for work. |(NSC_2021, My bosses wife comes to visit him every afternoon at work.)}}
+
#:* {{ux|dv| Oga '''wife''' dey come visit am every afternoon for work. |(My boss' wife comes to visit him every afternoon at work.)}}
:* {{ux|dv| All my mate don born, na only me dey get '''wife''' to marry. |(NSC_2021, All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)}}
+
#:* {{ux|dv| All my mate don born, na only me still dey find wife to marry. |(All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)}}
 +
# People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem.
 +
#:* {{ux|dv| E no get how una street go take win us, una be our '''wife'''. As e don be na so e go dey be. |(There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[woman]], [[bride]]
 
* [[woman]], [[bride]]

Latest revision as of 22:39, 9 March 2024

Naija

Etymology

  • From: English wife

Pronunciation

  • wáɪ̀f

Play Play

Noun

  1. Woman wey person marry.
    • Oga wife dey come visit am every afternoon for work.  — (My boss' wife comes to visit him every afternoon at work.)
    • All my mate don born, na only me still dey find wife to marry.  — (All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)
  2. People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem.
    • E no get how una street go take win us, una be our wife. As e don be na so e go dey be.  — (There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: wife