wife
Naija
Etymology
- From: English wife
Pronunciation
- waɪ̑f
Noun
- Woman wey person marry.
- Oga wife dey come visit am every afternoon for work. — (NSC_2021, My bosses wife comes to visit him every afternoon at work.)
- All my mate don born, na only me dey get wife to marry. — (NSC_2021, All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)
- People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem.
- E no get how una street go take win us, una be our wife. As e don be na so e go dey be. — (NSC_2021, There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: wife