Difference between revisions of "winch"
(→Adverb) |
(→Naija) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#Person wey sabi find trouble. | #Person wey sabi find trouble. | ||
#:* {{ux|dv| My wife dey do like '''winch''' when money no dey my hand again.|(NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)}} | #:* {{ux|dv| My wife dey do like '''winch''' when money no dey my hand again.|(NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)}} | ||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[winchi]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''witch'' | * English: ''witch'' |
Revision as of 20:53, 15 December 2021
Naija
Etymology
From: English witch
Pronunciation
- wɪ̑ntʃ
Noun
- Woman wey get juju power wey dey use am dey do oder people wickedness.
- Snow White step mama na winch wey wan kpai her. — (NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)
- Person wey sabi find trouble.
- My wife dey do like winch when money no dey my hand again. — (NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)
Related Forms
Translation
- English: witch
Adverb
- As someting wey fine pass wey tin person fit tink.
- Omo dat bae fine like winch. — (That girl's beauty is out of this world.)
- Girls from Rivers State dey fine like winch. — (NSC_2021, Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)
Translation
- English: exceptionally