Difference between revisions of "winch"
(→Noun) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv|Snow White step mama na '''winch''' wey wan [[kpai]] her.|(NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)}} | #:* {{ux|dv|Snow White step mama na '''winch''' wey wan [[kpai]] her.|(NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)}} | ||
#Person wey sabi find trouble. | #Person wey sabi find trouble. | ||
− | #:* {{ux|dv| My wife | + | #:* {{ux|dv| My wife na '''winch''' when money no dey my hand again.|(NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
[[winchi]] | [[winchi]] |
Revision as of 05:42, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: English witch
Pronunciation
- wɪ̑ntʃ
Noun
- Woman wey get juju power wey dey use am dey do oder people wickedness.
- Snow White step mama na winch wey wan kpai her. — (NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)
- Person wey sabi find trouble.
- My wife na winch when money no dey my hand again. — (NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)
Related Forms
Translation
- English: witch
Adverb
- As someting wey fine pass wey tin person fit tink.
- Omo dat bae fine like winch. — (That girl's beauty is out of this world.)
- Girls from Rivers State dey fine like winch. — (NSC_2021, Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)
Translation
- English: exceptionally