Difference between revisions of "winch"
(→Noun) |
(→Adverb) |
||
(10 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: English ''witch'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɪ̑ntʃ |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-winch.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-winch.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Persom wey get [[juju]] power wey dey use am dey do oder people wicked tings. |
− | #:* {{ux|dv|Snow White step mama na '''winch''' wey wan [[kpai]] her.|( | + | #:* {{ux|dv|Snow White step mama na '''winch''' wey wan [[kpai]] her.|(Snow White's step-mother is a witch who also tried to kill her.)}} |
#Person wey sabi find trouble. | #Person wey sabi find trouble. | ||
− | #:* {{ux|dv| My wife | + | #:* {{ux|dv| My wife na '''winch''' when money no dey my hand again.|(My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)}} |
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[winchi]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''witch'' | * English: ''witch'' | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | * As someting wey pass | + | * As someting wey fine pass wetin person fit tink. |
:* {{ux|dv| Omo dat bae fine like '''winch'''.|(That girl's beauty is out of this world.)}} | :* {{ux|dv| Omo dat bae fine like '''winch'''.|(That girl's beauty is out of this world.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Girls from Rivers State dey fine like '''winch'''.|( | + | :* {{ux|dv|Girls from Rivers State dey fine like '''winch'''.|(Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''exceptionally'' | * English: ''exceptionally'' |
Latest revision as of 22:42, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English witch
Pronunciation
- wɪ̑ntʃ
Noun
- Persom wey get juju power wey dey use am dey do oder people wicked tings.
- Snow White step mama na winch wey wan kpai her. — (Snow White's step-mother is a witch who also tried to kill her.)
- Person wey sabi find trouble.
- My wife na winch when money no dey my hand again. — (My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)
Related Forms
Translation
- English: witch
Adverb
- As someting wey fine pass wetin person fit tink.
- Omo dat bae fine like winch. — (That girl's beauty is out of this world.)
- Girls from Rivers State dey fine like winch. — (Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)
Translation
- English: exceptionally