Difference between revisions of "winch"

 
Line 19: Line 19:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
* As someting wey fine pass wey tin person fit tink.
+
* As someting wey fine pass wetin person fit tink.
 
:* {{ux|dv| Omo dat bae fine like '''winch'''.|(That girl's beauty is out of this world.)}}
 
:* {{ux|dv| Omo dat bae fine like '''winch'''.|(That girl's beauty is out of this world.)}}
 
:* {{ux|dv|Girls from Rivers State dey fine like '''winch'''.|(Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)}}
 
:* {{ux|dv|Girls from Rivers State dey fine like '''winch'''.|(Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''exceptionally''
 
* English: ''exceptionally''

Latest revision as of 22:42, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English witch

Pronunciation

  • wɪ̑ntʃ

Play Play

Noun

  1. Persom wey get juju power wey dey use am dey do oder people wicked tings.
    • Snow White step mama na winch wey wan kpai her.  — (Snow White's step-mother is a witch who also tried to kill her.)
  2. Person wey sabi find trouble.
    • My wife na winch when money no dey my hand again.  — (My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)

Related Forms

winchi

Translation

  • English: witch

Adverb

  • As someting wey fine pass wetin person fit tink.
  • Omo dat bae fine like winch.  — (That girl's beauty is out of this world.)
  • Girls from Rivers State dey fine like winch.  — (Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)

Translation

  • English: exceptionally