work

Revision as of 17:48, 23 July 2021 by 197.210.84.147 (talk) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: work

Pronunciation

  • wɔ̂k



Noun

  • Wetin person dey do wey fit pay am.
  • Make we do God work .  — (jw__22918, Let us do the work of God.)
  • You no get any work to do.  — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__51, You don't have any work to do.)

Synonyms

hustle, runs, levels

Translations

  • English: work