work

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English work

Pronunciation

  • wɔk


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 297
  • Frequency rank in NSC treebank: 62
  • Frequency in raw corpus: 6588
  • Frequency rank in raw corpus: 65

Definition

  • Wetin person dey do wey fit pay am.

Noun

  • Make we do God work .  — (jw__22918, __Let us do the work of God__)
  • You no get any work to do.  — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__51, You don't have any work to do.)


Derived forms

  1. Some business just close and even NGO work no come dey operate as before, she add.  — (bbc__6158, __no translation__)
    Sofia Abdi Noor don dey do NGO work for more than 20 years Kenya general election still dey get small tension for Presidential level but some people don dey make history;  — (bbc__90768, __no translation__)
  1. AMSA YARO STUDIO Amsa Yaro dey use paper take do her art work.  — (bbc__10771, __no translation__)
    Di art work dem dey add mouth to stop violence against women and child marriage  — (bbc__33095, __no translation__)
  1. Bara Kabaka Brown To teach native language no be one day work.  — (bbc__19061, __no translation__)
    Person close for work, e say make im waka jeje go di bus stop wey near am pass to wait for motor wey go carry am go home to go rest, so dat e go prepare for anoder day work.  — (deuber__5310, __no translation__)
  1. When you learn work, hand work,…  — (NST_cleaned__13967, __no translation__)
    all of us na your hand work.’— Isa.  — (jw__5710, __no translation__)
  1. You no do your, you no do your home work well now.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__23, You didn't do your... you didn't do your home work well now.)
    Dat means, dat be sey you go con pay am for home work because na your house na im she go come do am for you.  — (LAG_01_Hairdressing_M__23, That means... that is to say you will pay her for home work, because it is at your house she will come to do it for you.)
  1. Order Security people to make Benue anti-open grazing law work - Reps  — (bbc__79269, __no translation__)
    Order Security people to make Benue anti-open grazing law work - Reps We no like wetin dey happen – Herdsmen Fulani herdsmen na terrorists?  — (bbc__79270, __no translation__)
  1. Oga Ebelo say di operation na to know di kain leg work wey di pipo wey dey Nigeria dey epp di US-based suspects to do across di kontri.  — (bbc__76589, __no translation__)
    EFCC and FBI say dia investigation also target alleged fraudsters wey dey work for financial institutions like banks and also pipo wey epp di main yahoo-yahoo pipo with leg work and errands.  — (bbc__45889, __no translation__)
  1. E good to regulate sex work - Lawyer  — (bbc__2464, __no translation__)
    E good to regulate sex work - Human Rights Lawyer  — (bbc__2465, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: work, job

Verb

  1. na person wey don work.  — (deuber__3174, __He is someone that is working__)
    And we go work for you.  — (jw__1491, __And we will work for you__)

Derived forms

Synonyms

  • hustle

Antonyms

Translations

  • English: work