worry
Naija
Etymology
From English: worry.
Pronunciation
- wɔ́rì
Verb
- Make person mind no reach ground.
- Wetin dey worry me now be say I neva get job, so make Papa no just die yet o — (NSC_Legbeti_2021, Dad should not die yet because I'm yet to get a job and it bothers me.)
- Wetin dey worry you? — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__100, What's your problem?)
- I no dey worry myself sey e no come. — (Egbokhare_2020, I refuse to be anxious over his absence.)
Antonyms
Translations
- English: anxious, bother, worry