Difference between revisions of "wosup"
Line 11: | Line 11: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Wetin de dey use to greet person. | * Wetin de dey use to greet person. | ||
− | :* {{ux|dv| Babe '''wosup''' na! drop someting for your guy. |(NSC_2021, Hello girlfriend. How are you doing? | + | :* {{ux|dv| Babe '''wosup''' na! drop someting for your guy. |(NSC_2021, Hello girlfriend. How are you doing? Can I have some money?)}} |
− | :* {{ux|dv| Guy '''Wosup'''? E don tey wey I see you. |(NSC_2021, Hi friend it's been | + | :* {{ux|dv| Guy '''Wosup'''? E don tey wey I see you. |(NSC_2021, Hi friend it's been a while I saw you.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 06:02, 26 December 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: what is up?
Pronunciation1
- wɔ́sɔ̂p
Interjection
- Wetin de dey use to greet person.
- Babe wosup na! drop someting for your guy. — (NSC_2021, Hello girlfriend. How are you doing? Can I have some money?)
- Guy Wosup? E don tey wey I see you. — (NSC_2021, Hi friend it's been a while I saw you.)
Synonyms
Translation
- English: hello
Pronunciation2
- wɔ̀zɔ̂p
Adjective
- Sey person know wetin dey happen for di area.
- Wosup guy. — (NSC_Tella_2020, Smart guy.)
- Di woman wey he marry na Wosup' girl. — (NSC_2020, The woman he got married to is a savvy woman.)
Related form
- know wosup
Translations
- English: smart person,savvy