Difference between revisions of "wosup"

Line 12: Line 12:
 
* Wetin de dey use to greet person.
 
* Wetin de dey use to greet person.
 
:* {{ux|dv| Babe '''wosup''' na! drop someting for your guy. |(NSC_2021, Hello girlfriend. How are you doing? can I have some money?)}}
 
:* {{ux|dv| Babe '''wosup''' na! drop someting for your guy. |(NSC_2021, Hello girlfriend. How are you doing? can I have some money?)}}
{{ux|dv| Guy '''Wosup'''? E don tey wey I see you. |(NSC_2021, Hi friend it's been awhile I saw you.)}}
+
:* {{ux|dv| Guy '''Wosup'''? E don tey wey I see you. |(NSC_2021, Hi friend it's been awhile I saw you.)}}
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[shele]], [[how far]]
 
* [[shele]], [[how far]]

Revision as of 13:44, 15 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: what is up?

Pronunciation

  • wͻ̀súp

Play Play

Interjection

  • Wetin de dey use to greet person.
  • Babe wosup na! drop someting for your guy.  — (NSC_2021, Hello girlfriend. How are you doing? can I have some money?)
  • Guy Wosup? E don tey wey I see you.  — (NSC_2021, Hi friend it's been awhile I saw you.)

Synonyms

Translation

  • English: hello


Adjective

  • Sey person know wetin dey happen for di area.
  • Wosup guy.  — (NSC_Tella_2020, Smart guy.)
  • Di woman wey he marry na Wosup' girl.  — (NSC_2020, The woman he got married to is a savvy woman.)

Related form

==Synonyms

Translations

  • English: smart person,state of regret