Difference between revisions of "wosup"
Line 26: | Line 26: | ||
* [[know wosup]] | * [[know wosup]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[watsup]] guy | + | * [[watsup]] guy |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''smart person,savvy'' | * English: ''smart person,savvy'' |
Revision as of 13:50, 15 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: what is up?
Pronunciation
- wͻ̀súp
Interjection
- Wetin de dey use to greet person.
- Babe wosup na! drop someting for your guy. — (NSC_2021, Hello girlfriend. How are you doing? can I have some money?)
- Guy Wosup? E don tey wey I see you. — (NSC_2021, Hi friend it's been awhile I saw you.)
Synonyms
Translation
- English: hello
Adjective
- Sey person know wetin dey happen for di area.
- Wosup guy. — (NSC_Tella_2020, Smart guy.)
- Di woman wey he marry na Wosup' girl. — (NSC_2020, The woman he got married to is a savvy woman.)
Related form
Synonyms
- watsup guy
Translations
- English: smart person,savvy