Difference between revisions of "wosup"
Line 27: | Line 27: | ||
====Adjective==== | ====Adjective==== | ||
* Sey person know wetin dey happen for di area. | * Sey person know wetin dey happen for di area. | ||
− | :* {{ux|dv| ''' | + | :* {{ux|dv| '''Wosup''' guy. |(NSC_2020, Smart guy.)}} |
:* {{ux|dv| Di woman wey he marry na '''wosup''' girl. |(NSC_2020, The woman he got married to is a savvy woman.)}} | :* {{ux|dv| Di woman wey he marry na '''wosup''' girl. |(NSC_2020, The woman he got married to is a savvy woman.)}} | ||
=====Related form===== | =====Related form===== |
Revision as of 06:03, 26 December 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: what is up?
Pronunciation1
- wɔ́sɔ̂p
Interjection
- Wetin de dey use to greet person.
- Babe wosup na! drop someting for your guy. — (NSC_2021, Hello girlfriend. How are you doing? Can I have some money?)
- Guy Wosup? E don tey wey I see you. — (NSC_2021, Hi friend it's been a while I saw you.)
Synonyms
Translation
- English: hello
Pronunciation2
- wɔ̀zɔ̂p
Adjective
- Sey person know wetin dey happen for di area.
- Wosup guy. — (NSC_2020, Smart guy.)
- Di woman wey he marry na wosup girl. — (NSC_2020, The woman he got married to is a savvy woman.)
Related form
- know wosup
Translations
- English: smart person,savvy