wound

Revision as of 16:56, 16 December 2020 by 154.66.44.101 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

from: English wound

Pronunciation

  • wûnd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 298
  • Frequency rank in raw corpus: 996

Noun

Na sey person injure.

  • One get serious wound and three still dey miss.  — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
  • E dey bandage their wound.  — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
  • According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine.  — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)

Synonyms=

Translations

  • English: injury

Verb

Sey person come injure.

  • If you no take time, I go wound you o.  — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
  • About 15 people get wound for di fight and dem also burn down some houses.  — (bbc__11160, Some 15 persons were wounded in the fight and some houses were razed.)
Prayers for di people wey wound.  — (bbc__59941, __no translation__)
  1. E reach like 32 passengers wey wound.  — (bbc__6843, __no translation__)
  2. cc-obj (frequency:10)
    Separatists, also torture and wound Fulani pipo weh deh say di collaborate wit goment forces.  — (bbc__87949, __no translation__)
    Boko Haram been attack one Internally Displaced Person camp on Thursday, kill three aid workers and wound pipo.  — (bbc__20344, __no translation__)
  3. obj (frequency:5)
    You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person?  — (jw__36816, __no translation__)
    Nigeria Super Falcons don get new coach France wound Nigeria 8-0 for friendly match  — (bbc__73339, __no translation__)
  4. aux-obj (frequency:5)
    Na as police dey carry am go Kogi Mr Melaye jump comot police van come wound imsef.  — (bbc__70222, __no translation__)
    Local tori pipo dey report say na three suicide bombers cari out di attack wey kill one woman come wound 13 pipo.  — (bbc__64205, __no translation__)
  5. obl:arg (frequency:4)
    Six pipo wey include four policemen wound for di attack.  — (bbc__90011, __no translation__)
    People wey see as e happen say some passengers get wound for face.  — (bbc__81015, __no translation__)
  6. cc-nsubj (frequency:4)
    Di troops also discover 23 dead bodi for Mararaba Dare wey no far from Rafiki village and many civilians wound.  — (bbc__1870, __no translation__)
    Wen deh bin march for Douala police pipo push Ndoki for gutter and some pipo dem wound wen deh bin di march with peace leave for hand.  — (bbc__98670, __no translation__)
  7. cc (frequency:3)
    Nobody die or wound.  — (bbc__75354, __no translation__)
    Di Lagos state Police Public Relations Officer, Chike Oti say nobodi die or wound for di accident.  — (bbc__31715, __no translation__)
  8. nsubj (frequency:2)
    More than 20 people wound.  — (bbc__80479, __no translation__)
    Nobodi wound, all di passengers on board dey carry dem comot.  — (bbc__5448, __no translation__)
  9. advcl (frequency:2)
    Photo dem from Sarpol-e Zahab show hospitals wey plenty people wey get wound full everywhere  — (bbc__81252, __no translation__)
    Di kasala on top indigene rights and political representation for Jos wey start for 2001 don turn big community wahala wey don claim plenti life and wound plenti pipo Women and pikin dem dey most affected.  — (bbc__35429, __no translation__)
  10. conj-mark (frequency:2)
    so to wound or get blood for face or body no be new thing to am as all na part of im heritage.  — (brila__31, __no translation__)
    Female genital mutilation na any procedure wey involve to wound or change woman private area for non-medical reasons.  — (bbc__48968, __no translation__)


Synonyms

  • injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372

Antonyms

  • injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372

Translations

  • English: injure