wowo
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wɔ̀wɔ́
Adjective
- Sey someting or person no fine.
- You wowo as you dey cry so. — ( NSC_2021, You look ugly as you’re crying now.)
- Which kind wowo motor you bring so? I no dey enter o. — (NSC_2021, What kind of minger looking car did you bring? I am not getting into that car.)
Synonym
Translation
- English: ugly