wowo

Revision as of 10:18, 24 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • wɔ̀wɔ́

Play Play

Adjective

  • Sey someting or person no fine.
  • You wowo as you dey cry so.  — ( NSC_2021, You look ugly as you’re crying now.)
  • Which kind wowo motor you bring so? I no dey enter o.  — (NSC_2021, What kind of minger looking car did you bring? I am not getting into that car.)

Related Form

diwowo

Synonym

Translation

  • English: ugly