Difference between revisions of "yab"

 
(8 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''jab''
+
From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* yâb
+
* jâb
 
<sm2>Pcm-ng-yab.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-yab.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-yab.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-yab.m.ogg</sm2>
  
===verb===
+
===Verb===
#na to make fun of person
+
* Make person dey talk wetin go make people laugh anoder person.
#:* {{ux|dv|I no like de new school, de teachers too dey [[yab]] person wey  enter de school newly.|NSC_Agnes_2020( I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)}}
+
:* {{ux|dv|I no like di new school, di teachers too dey [[yab]] person wey  enter de school newly.|(I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)}}
#:* {{ux|dv| De boys [[yab]] de new girl so tey she come learn to [[freestyle]] wit dem, .|NSC_Agnes_2020(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)}}
+
:* {{ux|dv| Di boys [[yab]] di new girl so [[tey]] she con learn to [[freestyle]] wit dem.|(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)}}
#na to insult person for im back
+
 
#:* {{ux|dv| De bus drivers dem [[yab]] de soldiers well-well, but na after dem don go sha.|NSC_Agnes_2020(The bus drivers really insulted the soldiers; after they had left though.)}}
 
#:* {{ux|dv|Say Anita dey [[yab]] Chuks today, na because de guy don [[fashee]] her side  |( Anita is insulting Chuks now because he broke up with her. )}}
 
#na to pass judgement on sometin wey person do or no do
 
#:* {{ux|dv|Some press people work na just to dey [[yab]] de government  |( All some pressmen do is criticize government )}}
 
#:* {{ux|dv|De way the principal dey [[yab]] Mr Johnson since dem make am im Vice show say he no like de man |( It is obvious the Principal doesn't like Mr Johnson, his new Vice, judging from his criticism )}}
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
[[yabbies]]
+
*[[yabbies]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
*insult
+
* [[insult]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
''tease'', ''criticise'', ''insult''
+
English: ''tease'', ''criticize'', ''insult''

Latest revision as of 20:45, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • jâb

Play Play

Verb

  • Make person dey talk wetin go make people laugh anoder person.
  • I no like di new school, di teachers too dey yab person wey enter de school newly.  — (I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)
  • Di boys yab di new girl so tey she con learn to freestyle wit dem.  — (The boys teased the new girl till she loosened up around them.)

Related forms

Synonym

Translation

English: tease, criticize, insult