Difference between revisions of "yab"
(→Verb) |
|||
(7 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: ''unknown'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * jâb |
<sm2>Pcm-ng-yab.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yab.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-yab.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yab.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | * Make person dey talk wetin go make people laugh anoder person. | |
− | + | :* {{ux|dv|I no like di new school, di teachers too dey [[yab]] person wey enter de school newly.|(I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Di boys [[yab]] di new girl so [[tey]] she con learn to [[freestyle]] wit dem.|(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)}} | |
− | + | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
*[[yabbies]] | *[[yabbies]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | *insult | + | * [[insult]] |
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | ''tease'', ''criticize'', ''insult'' | + | English: ''tease'', ''criticize'', ''insult'' |
Latest revision as of 20:45, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- jâb
Verb
- Make person dey talk wetin go make people laugh anoder person.
- I no like di new school, di teachers too dey yab person wey enter de school newly. — (I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)
- Di boys yab di new girl so tey she con learn to freestyle wit dem. — (The boys teased the new girl till she loosened up around them.)
Related forms
Synonym
Translation
English: tease, criticize, insult